Insecurity: Jaguda pipo kidnap four Turkey oyinbo pipo for Kwara state - Police
Published on: Sunday 21 July 2019
Jaguda pipo don kidnap four Turkey nationals for di central Nigerian state of Kwara. Kwara State police tok tok pesin Okasanmi Ajayi tell di BBC say six gunmen kidnap di Turkey nationals for one beer ...
News source: https://www.bbc.com/pidgin/tori-49064573